Fast-rising Ghanaian singer D Jay teams with the rave of the moment Black sherif to unlock a brand new single called “JOY”.
Stream and download it below.
DOWNLOAD MP3
QUOTABLE LYRICS
Mommy strive so ago blow
My mommy strive to pave way for me.
Yee.
Tell me inside life
See mommy 12 songs out and yet I’m not into life
Tell me where the joy go dey
If my work no bring no money
Where my fame go dey
If the songs no reach nobody
Where the joy go dey
If my work no bring on money
Where my fame go dey
If the songs no reach nobody
EEEEHH!
Na one thing mates go shon me oo
Na this thing mommy afor know
Ma success too way dey delay ooo
In this life mommy na money oo
Na one thing mates go shon me oo
Na this thing mommy afor know
Ma success too way dey delay ooo
In this life
Where the joy go dey
If my work no bring no money
Where my fame go dey
If the songs no reach nobody
Where the joy go dey
If my work no bring on money
Where my fame go dey
If the songs no reach nobody
Where di joy go dey
When I no get nothing for my pocket,
Weytin my mama go say when
I return to village with empty wallet,
Deɛbɛn my brother go chop when me
Saf dey hung this life just dey kpai yɛn,
Them still dey want I fall
But mEyɛ na a nfa ade kye aA jo mɛsan ayyɛ,
I start dey grind no be today,
From city to city ɛpono biaa no gbele,
I go complian but yɛse meeyɛ dede,
Onipa yɛ fuvking human being be sheege,
I dey wait my blessing teyyy,
I taya plus come again,
I just dey want know my day,
So I go dey come and claim,
Where the joy go dey
If my work no bring no money
Where my fame go dey
If the songs no reach nobody
Where the joy go dey
If my work no bring no money
Where my fame go dey
If the songs no reach no nobody
EEE!
Is this what I signed for?
Where my joy go dey
I tell you my guy don’t give up
Cause soon time we go make…
And see I know ago ketch top
Baba God go fee…
Me aknow you no dey see top,
But situation go dey change…
Where the joy go dey
If my work no bring no money
Where my fame go dey
If the songs no reach nobody
Where the joy go dey
If my work no bring no money
Where my fame go dey
If the songs no reach no nobody
EEEH!